Gospel artiste, Frank Edwards, has advised his colleagues and those selling products online to ensure they keep their family lives off social media.
According to him, there are demons on social media as well. His post reads;
‘’Feed them with your music or your products but !!! KEEP YOUR FAMILY AWAY FROM ONLINE PEOPLE!!
DEMONS ARE HERE TOO!!!
PROTECT YOUR FAMILY!!!!!!!!!!!”
Drop your comments below
Mario
Don’t mind them. Let them keep looking for public validation. We go remind them who their pikins resemble. You can’t post on “social” media and expect us to mind our business. We will distribute the hatred equally. Na you bring yourself come out.
Peace
Na wa 4 this Frank Edward sef, Shakara man.
Amaka
Feeling guilty. Every man is a dinner, stop claiming saint.
Christy
Oga ur own don too much abeg
Timi
Oga i no matter if mata if dey bring there family for online as far as say i no be ur own
Jack
This man wan spoil work for us if them stop to dey bring there family for social midia na who we wan see drag again
Merit
Sir tell them abeg some of this families no get sense
Victor
Comining from person wey no wan marry
Brino
Why una dey do like this me i think this man is making sense oo
Peterson
You sef go marry u don old
Liam
Nawa to some people oo
Vincent
Oga adviser advise ur self make u go marry
Oga live other peoples marriage go get ur own