.
If a man is able to leave a pregnant woman then I don’t see any problem for a woman to leave a man when he loses his job – Gabonese lady says
A Gabonese lady, Anael Mevoung, has said that if a man feels it is okay to break up with his pregnant partner, then it shouldn’t be a problem if a woman leaves her man if he loses his job.
Obinna
Olosho don become a motivational speaker no go marry dey there dey wine ur sef
Peters
As a man way u dey claim why gou go leave ur babe or woman when she need u the most
Tesy
As a woman why u go go c arry bele
Christen
What she is saying is the truth some of our girls are passing through this things
Tony
I swear ur making a lots of sense sis
Jaidy Beauty without brain
Emmanuel See wetin this stupid idiot dey talk if u no come see husband marry now u go say na ur village
Melody
See wetin man wetin man go marry keep for house