Three aircraft from the Presidential Air Fleet (PAF) are pencilled down for sale.
This is part of the Tinubu Administration’s efforts to save costs.
In the fleet, there are currently 10 aircraft consisting of six jets and four helicopters. However, if the proposed action is implemented, the fleet will be reduced to seven aircraft.
“The President is uncomfortable with the rising cost of maintaining the planes.
“Three planes have been pencilled down for disposal.
“The main reason is cutting down high maintenance costs.
“I think officers in PAF were particularly concerned about the frequency of maintenance and how much it costs the nation.
“The President decided to let off the aircraft that constitute the most burdensome.” A source told The Nation newspaper.
Drop your comments below
This county don tire me omo na to japka oo
If una sell am finish una go still carry the money go abroad go take care of una sef stupid people
This man don craz before notin u wan tell me
COME tinubo make this no be true abeg
Hmm i jus dey laugh una for this country
Make ebi say na joke be this if not the kin thunder wey go fire una ba na only good knw am
Wetin pesen do una for this country na until we pkai for this country na that time una go knw say una done try
Na this kin pesen una dey see as president abi lol ,dey play my fanz
This man just get wahala
Maybe 5 more jets may be left @ Amaka. LOL, just kidding…
Nice news, if him sell the private jet, how many go remain?
Wow, this man sef, you no go do die? You don too old o. Wicked president…
Hmmmmmmm. Make una warn this president for me, after selling presidential jets what will be next?
With all this wickedness Nigerians still dey survive, Nigerians I hail una o. Nice one.
Dey play Jude, You say this man go soon sell us abi him don sell us already. Dey play.
Na wao o, wetin man no go see for this country, one day we go wake up and find out say this man don sell us.
Very soon this man go sell this country, stupid president
Tinibu, how you take dey sleep sef? Abeg do make you retire.
Na wao, this man want to finish us for this country, wicked president, you go soon sell us join.